Wizkid Ft. Zlatan – IDK (Video)

IDK (Video) By Wizkid Ft. Zlatan

IDK (Video) By Wizkid Ft. Zlatan

StarBoy Entertainment CEO Wizkid, an award-winning Nigerian singer and songwriter has stunned his beloved fans with the official video of his astounding song tagged IDK.” ENJOY and SHARE.

Furthermore, the song IDK ” enlisted the music abilities of Zlatana proficient Nigerian singer, songwriter, and Zanku Records headliner.

Plus, this song is taken from his recently released EP titled S2 EP.” There are four sweet-sounding tracks in the EP.

DK, a competent cinematographer and video director, shot and directed this eye-catching video.

Lyrics:

Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k’ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor
Never really wanna know your interest
Money dey for my mind, I’m in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Yeah call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

9jastarsmusic Media Published This Amazing Mp4.

Watch And Share IDK Video By Wizkid Ft. Zlatan Mp4 Below.

 

Do you find useful? Click here to give us five stars rating!

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*