Spyro Ft. Simi – Only Fine Girl (Remix) (Video)

Only Fine Girl (Remix) (Video) By Spyro Ft. Simi

Only Fine Girl (Remix) (Video) By Spyro Ft. Simi

Renowned Nigerian music sensation and entrepreneur, Spyro unveils the official video of his spine-tingling song titled Only Fine Girl (Remix).” ENJOY and SHARE.

Also, the remix version for “Only Fine Girl” enlisted the sweet vocals of Simi, an exceedingly gifted Nigerian vocalist and songwriter.

Shot and directed by the talented Nigerian cinematographer Pink, this eye-catching video impresses with its creative flair and skilled execution.

Lyrics:

Verse 1: Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar ,for my radar

Chorus: Spyro
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

9jastarsmusic Media Published This Amazing Mp4.

Watch And Share Only Fine Girl (Remix)Video By Spyro Ft. Simi Mp4 Below.

 

Do you find useful? Click here to give us five stars rating!

More

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*