Crayon – Modupe

Modupe Music By Crayon

Modupe By Crayon

Crayona Prominent Nigerian singer, songwriter, and Mavins Record signee, comes through with Mo Dupe,” a brand new enchanting single for his beloved fans listening pleasure. ENJOY and SHARE.

Along with that, this new delivery fills in as a follow-up to The One (Chop Life)” his previous release which enlists the musical talents of Mozambican musical ensemble, Yaba Buluku Boyz.

Andrevibez (Vibezzz), a very skilled Nigerian record producer is the mastermind behind this amazing record.

What’s more, this banger has that energy to keep you going. Additionally, you can add to your music collection if you admire good music.

LYRICS

vibes (vibes)

(verse1)

hunnnnnn hmm ah

be my element yeah

no time for kpekelemes yeah

I know wetin I dey find

so me I no regret yeah

the people wet I shirk yeah

or the panties wey I wreck yeah

we has such a good time

but the chapter ends here

when I wan chop dem tell me “stop shey beh”

enemies wan de beh

I don dey for the street tipe

gi gi u see my magics don dey sell (sell)

my kerosene don dey smell

when I light my fire oti ze

I karat only one life oh

make I just dey Jo Jo

till I go kpai oh

I karat with only one life oh

make I just dey lavi da loca till I go kpai oh

eeeeeeee modupe fun olorun mi

we no look like where we come from yeah

I give thanks to the most high oh

eeee modupe fun olorun mi

we no look like where we come from yeah

I give thanks to the most high yeah

(verse 2)

jejeli jejeli oya sun seyin

jo malo be malo teh

shey u no dey see set

agidi kpa person omope omope omope

when I wan chop dem tell me ‘stop shey beh”

enemies wan deh beh

I don dey for the street otipe

gi gi u see my matches don dey sell

my kerosene don dey smell oh

when I light my fire oti zeh

I karat only one life oh

make I just dey jogodo jo till I go kpai oh

I karat only one life oh

make I just dey lavi da loca till I go kpai oh

eeeeee modupe fun olorun mi

we no look like where we come from yeah

I give thanks to the most high yeah

yyeeee modupe fun olorun mi

we no look like where we come from yeah

I give thanks to the most high yeah

modupe fun olorun lorun lorun lorun lorun

them no go fit to fit to fit to fit to

them no fit hold my Tuttle Tuttle

cos I go dey move on oh

go dey mash down oh

hmm mm

9jastarsmusic Media Published this amazing track. 

Fresh Song By Crayon – Modupe

Download, Listen And Share Modupe Music By Crayon Mp3 Below.

DOWNLOAD MP3: Crayon – Modupe

 

Do you find useful? Click here to give us five stars rating!

More

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*