LYRIC: Adekunle Gold & Zinoleesky – Party No Dey Stop

Adekunle Gold – Party No Dey Stop Lyrics

Adekunle Gold – Party No Dey Stop Lyric: Talented artiste Adekunle Gold comes to the music world with his mind blowing single Lyrics titled “Party No Dey Stop”. featuring Zinoleesky. ENJOY and SHARE.

LYRICS

*Inaudible melodies*
It’s kel-p vibes

I’m not moved by what I see
I know who I be, I just want my peace
Make money eh

I go get everything I need
In my own timing
Ko ni koja mi
Ko ni delay

So many people deny
Oluwa don co-sign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Sho’mode lo dun bayi
I know it’s hurting your pride
Believe me I don’t mind

Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending, like it’s nothing

See me I no dey worry ’cause Oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I’m always on timing, ahn

See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f’ota mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah

Aje, ti n ba jade tan
Aya won a ja
Ti n ba ti fe mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)

*Inaudible melodies*

Adekunle Gold
Oro aye mi ko ma le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day

Zinoleesky
Kilo fe, Richard Millie or Patek?
Wo currency lowo mi
The real shit no fugazzi, no fugazzi
In da club, turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe, oluwe mawe oh
Oluwe mawe

Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)

 

Do you find useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*